All
Search
Images
Videos
Shorts
Maps
News
More
Shopping
Flights
Travel
Notebook
Report an inappropriate content
Please select one of the options below.
Not Relevant
Offensive
Adult
Child Sexual Abuse
Length
All
Short (less than 5 minutes)
Medium (5-20 minutes)
Long (more than 20 minutes)
Date
All
Past 24 hours
Past week
Past month
Past year
Resolution
All
Lower than 360p
360p or higher
480p or higher
720p or higher
1080p or higher
Source
All
Dailymotion
Vimeo
Metacafe
Hulu
VEVO
Myspace
MTV
CBS
Fox
CNN
MSN
Price
All
Free
Paid
Clear filters
SafeSearch:
Moderate
Strict
Moderate (default)
Off
Filter
1:02
Nah pidgin Jim Iyke use toast our co-host Valerie Sanchez Danso. Wahala for who no sabi pidgin English. 🤣🤣🤣 #gtvbreakfast | Ghana Broadcasting Corporation
1.3M views
Oct 4, 2021
Facebook
Ghana Broadcasting Corporation
1:41
Ghanaians speak to BBC Piidgin about dia experience and next move afta goment evacuate dem from Sudan on Tuesday. 74 out of 76 Ghanaians wey govment evacuate from Sudan na im arrive Accra on Tuesday afternoon. De young men and women arrive Ghana from Ethiopia afta dem escape de Sudan crisis wey kill over 500 pipo. Deputy Minister for Foreign Affairs, Kwaku Ampratwum-Sarpong talk journalists say govment go organize clinical psychologists to assist dem settle after dia traumatic experience for Sud
18.5K views
May 3, 2023
Facebook
BBC News Pidgin
0:26
I just speak Nigerian 🇳🇬 Pidgin, in Ghana 🇬🇭 and this happened 😂😂. #accra #ghana #nigeria #travel | Mr BMG
12.5K views
9 months ago
Facebook
Mr BMG
0:32
Speaking Ghanaian Pidgin: How to Speak Accra Pidgin with Meaningful Lyrics
510.4K views
Nov 11, 2022
TikTok
kobeboujee
0:57
Ghana bin comfortably dey in de lead thanks to two goals from de penalty spot by Jordan Ayew. Wit only four minutes remaining before full-time, Ghana defenders go sleep. First dem concede penalty wen de referee judge say Andre Ayew handle de ball inside de box. Geny Catamo convert de spotkick a minute into added time. Den Reinildo Mandava rise high inside de box to head home de equaliser wey to make de game 2-2 and deny Ghana progress into de last 16. | BBC News Pidgin
48.1K views
Jan 23, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
2:52
‘I wan build free electric cars for pipo wey dey live with disability’ Meet 17-year-old Samuel Aboagye from Tema, Ghana 🇬🇭 wey use im love for Science to build electric bikes and tricycle to epp pipo wey dey live with disability. | BBC News Pidgin
13.1M views
Jan 3, 2022
Facebook
BBC News Pidgin
3:18
“Here for Ghana 🇬🇭 some pipo go tell you say, your mother be fool, if no be so, you no for drive, you be female.” Meet Grace Asamoah wey be heavy duty vehicle driver. She tok say her passion to operate big machines like excavators and tractors ginger her to leave her old job as medicine counter assistant. She share how tins don change from wen men first dey bully her sake of say she dey do dia kain job to how now she be motivation for oda women wey dey look up to her. | BBC News Pidgin
264.1K views
Apr 15, 2022
Facebook
BBC News Pidgin
2:12
"I run from Lagos to Abuja, from Abuja to Cotonou, from Cotonou to Ghana." - Dis na wetin one of TB Joshua victims tok as she narrate how di prophet send different pipo afta am wen she escape. Testimony from dozens of survivors suggest say Joshua bin abuse and rape young women from around di world plenty times a week for nearly 20 years. | BBC News Pidgin
6.6K views
Jan 9, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
8:34
Ghana Commissioner for human rights dey confident say di kontri Supreme Court go rule on di anti-LGBTQ mata bearing in mind di constitutional rights of di pipo. Im say di commission still get concerns about some parts of di anti-LGBTQ bill wia parliament don pass. For dis exclusive interview wit BBC pidgin, oga Joseph Whittal also tok say im office already begin dey receive reports of LGBTQ pipo wia dey suffer attacks. Im comments come as sponsors of di bill togeda wit some religious groups demo
3.3K views
Oct 10, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
1:46
One go wonder why pesin wey predict say di world go end on 25 December now dey inside police cooler dis new year for Ghana. Well, di story dey complex. Dis na di tori of Ebo Noah wey go from ‘predicting di end time’ to police custody. Im message about di ark to save humanity against di end time bin go viral well well. Presenter: @komla_adom Edit: @temfilms | BBC News Pidgin
2.7K views
2 months ago
Facebook
BBC News Pidgin
1:25
Ghana Minority leader Alexander Markin complain to di speaker say cameraman dey zoom into in legs during debate. Ghana parliament bin dey debate one new bill wey go charge Ghc 1 levy on top every one litre of fuel, when di opposition lawmaker bin rise to complain say di parliament camera don dey zoom en leg. Oga Markin tell di cameraman to kuku ma come join politics becos e dey play politics wit im camera. | BBC News Pidgin
15.4K views
10 months ago
Facebook
BBC News Pidgin
1:10
Ghana President John Mahama gift Black Queens undisclosed amount of money afta dem come third for di 2024 Women Africa Cup of Nations for Morocco. Dis na di first time in nine years wey di female national team bin reach di semifinals. For parliament, opposition lawmakers also dash di girls cash of GHC100,000 ($10,000) during live proceedings on di floor of di House. | BBC News Pidgin
80K views
8 months ago
Facebook
BBC News Pidgin
0:59
#throwback #pidgin #GOD #pidginenglish #grazef6 #grazef6pidgin #music #tiktok9ja #tiktoknigeria #9jatiktok #comedy #9jacomedy #pidginvibes #grazef6pidgin_ #Ghana #ghanatiktok #Nigeria #9ja
Mar 16, 2023
TikTok
pidginvibes
2:49
Opposition lawmakers and some civil society groups for Ghana enta streets to demand say make goment stop dey sell four Social security and National Insurance Trust (SSNIT) hotels to one cabinet minister. SSNIT tok say di cabinet minister im company (Rock City Hotel) win di bid to buy di state assets. But CSOs and corruption watch groups say di minister take im advantage as goment pesin to beat di odas to win di bid. Di protesters submit petition to a rep from di presidency afta police fire tearg
3K views
Jun 18, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
0:30
#throwback #pidgin #GOD #pidginenglish #grazef6 #grazef6pidgin #music #tiktok9ja #tiktoknigeria #9jatiktok #comedy #9jacomedy #pidginvibes #grazef6pidgin_ #Ghana #ghanatiktok #Nigeria #9ja
36.2K views
Nov 11, 2022
TikTok
grazef6pidgin
21:26
This Is why Ghana Speaks the Most hilarious Pidgin! Ghana Pidgin Vs Nigerian Pidgin EnglishChallenge
25.9K views
Mar 21, 2022
YouTube
Nonye Richy
1:58
English in Ghana: accent, pronunciation, etc.
80.5K views
Jun 17, 2014
YouTube
Lifey
1:38
A guide to Pidgin | BBC News Africa
85.2K views
Aug 23, 2017
Facebook
BBC News Africa
2:23
imld.pod on TikTok
Sep 5, 2024
TikTok
imld.pod
1:29
One opposition party communications officer for Obuasi East, Abdul Hack, bin engage some soldiers wey bin dey patrol some polling stations as voting dey go on for Ghana. E bin tok say di men in military uniform no get business close to a polling station. Dia argument bin lead to a fight and di soldiers fire gun into di air. Hack sustain some injuries for di fight. | BBC News Pidgin
53.6K views
Dec 7, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
11:49
Q: Your excellency, you go step down for a consensus candidate of your party (PDP)? Wike: Why I go step down for anybodi? Rivers state Govnor and Presidential aspirant Nyesom Wike tok to BBC Pidgin about im ambition to lead Nigeria 🇳🇬 for 2023 as well as wetin e tink about di oda candidates. Wike also tok about wetin e tink about oda candidates wey dey eye Aso Rock im relationship wit Obaseki plus oda matas. | BBC News Pidgin
1.8M views
Apr 22, 2022
Facebook
BBC News Pidgin
Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation - BBC News Pidgin
Apr 17, 2020
bbc.com
5:24
Wunmi Aloba wey be wife to late Mohbad don describe di kain pesin wey her husband be bifor e die. For dis exclusive interview wit BBC Pidgin, Omowunmi address issue of her son DNA, wen she bin meet Naira Marley and wetin pain her pass for her husband death. | BBC News Pidgin
176K views
Feb 24, 2025
Facebook
BBC News Pidgin
17:30
10 yrs old sports presenter, Dominic Fobih finally featured on BBC news pidgin | One Ghana TV
225.2K views
Jan 8, 2021
Facebook
One Ghana TV
4:06
One Nigerian trader wey dem lock im shop by force send us dis one from Accra. Na di Ghana Union of Traders Association plus police do dis lock up. Di mata dey follow as inter-ministerial Tasktask force dey close shops of foreign traders and request registration of business taxes, resident permit, standard control and Ghana Investment Promotion Council (GIPC) registration. Traders tok say di GIPC registration dey require one million dollars cash or equity and dem give dem 14 days to deliver. | BB
490.5K views
Aug 17, 2020
Facebook
BBC News Pidgin
1:35
Some fans of di Black Stars of Ghana want make di team improve for di second leg of dia 2025 Afcon qualifier on 15 October afta dia 0-0 draw wit sudan for Accra. Ghana miss plenty chances for dat game. Black Stars get only two points from three games so far in Group F wey get Angola, Sudan and Niger. | BBC News Pidgin
24.1K views
Oct 11, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
2:43
From di tori of how Ghana goment send food to Ghana students for China to Guinea-Bissau president wey say im no dey do again, dis na all di ogbonge tori wey you suppose sabi on dis week "Wetin Trending". | BBC News Pidgin
7K views
Mar 7, 2020
Facebook
BBC News Pidgin
BBC Pidgin Minute - BBC News Pidgin
Dec 7, 2020
BBC
1:19
Ghanaian Chef Failatu Abdul-Razak don finish im Guinness World Record attempt for di longest cooking marathon afta she cook for 227 hours 02 seconds. Im wan pass di current record of 119 hours 57 mins wey one Irish man Alan Fisher don set for October 2023. Chef Faila bin start di cookathon on 1 January wey im end on 10 January for di capital of di northern region of Ghana, Tamale. | BBC News Pidgin
229.4K views
Jan 10, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
11:23
International Afro-dancehall artiste from Ghana, Stonebwoy don tok say to promote music from Africa to di world, artistes gatz collaborate instead of dragging diasef. Di ‘Activate Me’ hitmaker for exclusive interview wit BBC News Pidgin chook mouth for some mata including im relationship wit Davido and oda artistes. Stonebwoy wey release im sixth studio album ‘Up and Running’, feature Duncan Mighty and Odumodu Black in a long list of Nigerian collaborations. | BBC News Pidgin
6.5K views
Oct 25, 2024
Facebook
BBC News Pidgin
See more
More like this
Feedback